9 But Moab na my wosh-hand basin; dem bi my savant and I go use Edom take klean my legs kon happy, bikos I don win Filistia pipol.”
So, if mi wey bi una oga and tisha, wosh una leg, e good make una wosh each oda leg too.
Pita tell am, “I nor go gri make yu wosh my leg!” Den Jesus ansa, “If I nor wosh yor leg, mi and yu nor go get anytin togeda again.”