Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 107:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 bikos E break di prison gate wey dem make with bronze kon kut all di bars wey dem make with iron.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 107:16
3 Iomraidhean Croise  

Una leaders go free demsef and kon free una. From una enemies town, God go take una go back to una own land. Una kings go lead una again and God go guide una by ensef.”


But Samson stay bed go rish mid-nite, den e get up go di town gate pul am with di two pila kon karry am for en shoulder go Hebron hill.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan