Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 106:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 My God, wen Yu dey show yor favor to yor pipol, make Yu remember mi; make Yu kom near and save mi.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 106:4
9 Iomraidhean Croise  

My God, make Yu remember all dis tins wey I don do for yor temple and for yor work.


I give orda sey make Levi pipol go santify demsef, den kon guide di gate to make sure sey dem keep di Sabat Day holy. My Oga God, make Yu still remember mi kon save mi, bikos of yor great love.


I still provide di wood wey dem go use take burn di ofrin for di rite time and for di first korn and fruit. My God, I beg, make Yu remember mi for good and bless mi.


So my Oga God, I abeg, make Yu remember evritin wey I don do for dis pipol, den make Yu bless mi.


Make Yu kom show mi yor mesi, just as Yu dey do to evribody wey love yor name.


Make Yu nor remember di sins wey I kommit wen I yong. Remember mi for di lite wey yor love wey nor dey fail dey bring, bikos Yu my God, dey sorry for pesin.


Den e tell Jesus, “Wen yu rish yor kingdom, make yu remember mi!”


Pita don tell us how God first choose some pipol from Gentile wey go dey tok about am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan