18 Fire fall on-top all doz wey dey follow dem and all of dem kon die.
Den Moses tell Aaron, “Make yu take di kontaina with incense kon put fire inside am from di altar. Den kwik go di kommunity side go do sakrifice to make dem holy, bikos God go send one bad diziz kon meet dem, since E dey vex for dem.”
Bikos awa God na big and strong fire wey dey distroy tins.