Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 104:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Na Yu set where di sea go flow rish, so dat dem nor go ever kover di eart again.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 104:9
6 Iomraidhean Croise  

E kreate di sky wen E separate di wota and divide lite from darkness.


E gada di sea for one place kon keep di ocean for where e dey.


“I promise una for Noah time sey I nor go use wota distroy di world again. Naw, I dey promise sey I nor go vex for una again and I nor go rebuke or ponish una again.


God sey, “Una nor suppose fear mi wey bi God? Why una nor dey shake with fear wen una si mi? Na mi make san as boundary for sea and dis san nor go let di sea flow pass where I sey make e flow rish. Di wave fit karry di sea up-and-down, but e nor go fit pass der. Di wave fit make nois, but dem nor go fit pass di boundary.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan