Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 104:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Yu kover di eart with wota and di wota kover di mountins.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 104:6
4 Iomraidhean Croise  

Di wota kon kover di eart sotey e even kover di mountins wey high pass for di eart.


Di wota kon high rish twenty fit afta e don kover di mountins wey high pass.


Dem don forget sey, na with word God take kreate di heaven before E kreate di eart from wota and na with wota, E take make dis world.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan