Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 10:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dem dey hide wait for di village gate; where nobody go for si dem kon kill innocent pipol and dem dey always fine and wound pipol wey nor get help.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 10:8
14 Iomraidhean Croise  

Manasseh still kill many innocent pipol and dia blood don stain Jerusalem from one end go rish di oda end. E even still dey enkourage Judah pipol to sin against God.


For day break, wiked pipol go get up go kill poor pipol and for nite, dem go-go tif dia propaty.


Dem don gada round mi naw dey wait to trow mi for groun.


Dem dey kill wimen wey dia husband don die, strenjas and shidren wey nor get papa and mama again.


Make yu nor bi like wiked pipol wey dey plan to tif from good pipol or break enter dia house,


But yu dey always tink and look for ways to use wayo take make plenty money. Na to kill innocent pipol and opress yor own pipol, yu dey always tink.


Wen en sojas gada dey kom like strong breeze to kom skata and opress us, Yu kill dem with yor arrow.


Afta, Jesus choose seventy-two men kon send dem two-by-two go all di town and oda place where e won go leta.


Afta sometaim, Jesus kon travel go all di town and village dey prish di Good News about God Kingdom. Di twelf apostles


Shekem leaders hide some men for bush dey wait Abimelek and to rob anybody wey pass der. But Abimelek kon know about dia plan.


Den di king kon tell Doeg, “Make yu kill di priests.” So Doeg wey kom from Edom kon turn kill di priests. For dat day, e kill eight five men wey wear linen priest garment.


Make una take time find di real place wey e dey, den kon tell mi. Den I go follow una go. If e dey di land, I go find am among doz wey dey Judah.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan