I go stop all dis yeye life for dis land and e go bi warnin to wimen sey, make dem nor sleep with who nor bi dia husband, bikos dis na wetin dem dey do.
I go use lantan take find all Jerusalem korna wey darkness pass, so dat I go ponish doz wey love to sin. Dem bilive sey God nor go fit do dem anytin; weda good or bad.