Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 10:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 So my God, make Yu raiz-up kon ponish wiked pipol! Make Yu nor leave doz wey nor get who go help dem!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 10:12
15 Iomraidhean Croise  

My God, Yu go forget mi forever? Na how long Yu go trowey yor face from mi?


My Oga God, make Yu raiz-up! Make Yu stand against dem kon nak dem fall! Make Yu use yor swod take save mi from wiked pipol!


Make Yu use yor wonders take show mi yor love wey nor dey fail. Yu don save doz wey kom meet Yu for help. Yu save dem from dia enemies with yor mighty pawa.


My God, make Yu get up! My God, make Yu save mi! Yes, Yu go slap all my enemies for dia face kon break dia tit!


My God, make Yu vex raiz-up for mi, den kon fight my enemies! Abeg, raiz-up make Yu kom fight for mi!


Make Yu nor let dis wiked animal distroy yor pipol. Yor pipol wey dey sofa, make Yu nor forget dem forever.


God don forget to dey sorry for pesin? E don klose di door to pipol wey dey kom meet am for help?


Bikos di Pesin wey dey ponish doz wey kill pipol, still dey kare for doz wey nor get helpa. E nor dey leave pipol wey dey sofa.


My Oga God, make Yu sorry for mi. Si as my enemies dey trobol mi, so make Yu kom take mi komot from deat mout.


My Oga God, make Yu raiz-up! Nor let wiked pipol win! Make Yu kom judge di nashons.


Raiz-up make Yu judge di pipol for di world kon give proud pipol wetin dem deserve.


My God, even doh Yu don dey ready to ponish wiked pipol, dem nor still know sey Yu won ponish dem. Dem go si am and shame go katch dem wen dem si how Yu go take judge yor enemies for di world.


God tell di nashons sey, “Naw, I go get up! I go show how my pawa big rish kon make una respet mi.


Israel pipol go stand fight dia enemies kon kill all of dem finish.


Den Samson pray give God sey, “Oga God wey get pawa, remember mi again. My God! Abeg make Yu give mi pawa one more time. Make I pay Filistia pipol back for my eye wey dem blind.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan