16 I don dress my bed with fine kolour linen wey I bring from Egypt.
Solomon buy en horse from Egypt and Silisia; doz wey dey sell for di king, na dem buy dem kom from Silisia for di normal prize.
Na en dey make en own bed shit and e dey wear fine klot wey dem make with purpol linen.
Na dis make mi kom out kon look for yu and I don si yu!
Yes! Yu too fine my love and I dey happy to always dey with yu. Na di grass go bi awa bed
Pipol wey dey make linen klot, go konfuse well-well and dem nor go know wetin to do.
Na linen dem take make di sail; betta linen wey dem bring from Egypt and na from far yu go know, wons yu si am. Purpol klot wey fine pass for Cyprus, na-im dem take kover di window.
Si! I go trow am put for bed where e go sofa and doz wey dey sin with am, go sofa well-well, unless dem turn from sin kom meet God.