Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Proverbs 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 If yu love wisdom, e go protet yu; if yu love am well-well, e go save yu.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Proverbs 4:6
6 Iomraidhean Croise  

So my pikin, whole di wisdom and undastandin wey yu get well and yu nor ever let dem live yu.


I love only doz wey love mi; anybody wey dey look for mi, go si mi.


So dat Christ go dey inside una heart thru faith and wen una don strong well-well inside God love,


E go use wayo deceive doz wey go perish, bikos dem nor won love and respet di trut wey for save dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan