Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Proverbs 26:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Like shuku-shuku wey shuk drunkard man hand, na so too wise word bi for foolish pesin mout.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Proverbs 26:9
3 Iomraidhean Croise  

Yu go sey, “Dem attack mi, but I nor wound! Dem beat mi, but I nor remember. ‘Wen I go take stand up for bed, so dat I go-go find anoda drink?’ ”


Like pesin wey dey shot en arrow anyhow, na so too e bi to pesin wey hire fool take work.


To praiz foolish pesin bi like to put stone for katapault kon ready to shot am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan