Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Proverbs 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 If yu plan with kare, yu go prosper; but if yu rush dey plan, na poverty go end am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Proverbs 21:5
10 Iomraidhean Croise  

Lazines go make yu poor, but hard work go make yu get money well-well.


Lazy pipol won get plenty, but na small dem dey get, while doz wey dey work hard, dey prosper.


Pipol wey get sense, dey kontrol demsef wen dem dey vex; but doz wey dey kwik vex, dey show as dem foolish rish.


To wont betta life without wisdom nor good; bikos yu go enter trobol if yu nor dey patient.


Propaty wey pesin use wayo take kwik get for life, nor dey last.


Pesin wey get long-trot dey always hurry to get money, sotey e nor dey know wen poverty dey kom meet am.


Yu don si pesin wey dey tok anyhow? Even fools get hope pass am.


Pesin wey dey tif, make e nor tif again. Instead, make e work hard and do good with en own hand, so dat e go fit give pipol wey nor get.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan