9 Doz wey dey fear God, na lite and joy full dia body, but wiked pipol lite go soon kwensh.
but I go let Solomon pikin keep one tribe, so dat my savant David, shidren-shidren go fit dey rule for Jerusalem, di town wey I don choose sey dem go for woship mi.
“Dem don ever kwensh di lite wey wiked pipol get? Wiked pipol don ever face trobol? God don ever vex ponish wiked pipol?
Dat time, God always dey with mi and E dey give mi lite wen I dey waka for darkness.
Even for darkness, lite dey shine for pipol wey dey fear God. Dem dey good, dey sorry for pipol and dem get respet.
Pipol wey dey fear God, lite dey shine for dia body and doz wey get pure heart, dey always happy.
To dey karry body up, dey kause wahala, but doz wey dey take advise, wise well-well.
Rish pipol fit pay anytin for dia life, but nobody dey treaten poor man.
If yu curse yor papa and mama, yor life go end like lantan wey kwensh for darkness.
bikos wiked pesin nor get betta future and dem nor dey hope for anytin again.
Raitious pipol ways bi like sun for morning wey dey shine well-well go rish evening.
Wen I don distroy yu, I go kover di sky kon komot di stars. Di sun go hide for di kloud back and di moon nor go shine again.
Wetin go make awa papa name lost from en family, bikos e nor get man pikin? So make yu give us propaty from di ones wey awa papa family get.”
“Den di king tell en savants, ‘Make una tie en hand and leg trow am outside for darkness, where e go kry and grind en tit.’
But di ones wey nor get sense kon tell di wise wons sey, ‘Make una give us some kerosine, bikos awa lite won kwensh.’