If God nor ponish us for di bad tins wey wi dey do, e mean sey God dey support us? No! So if God ponish us, wi go sey E dey wiked? (Na so some pipol dey tok).
Saul kon try to nail David for di wall with en spear, but David dodge komot from Saul front and di spear kon pin for di wall. David kwik-kwik run go hide dat nite.