Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 9:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Just as God kommand, dem go stay for one place or travel, bikos dem dey obey di words wey God kommand Moses.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 9:23
11 Iomraidhean Croise  

All dis tins go happen, bikos Abraham obey mi kon keep all my words; my kommand, my rules and my laws.”


E take dem go where dem go for dey save; di town where dem go stay.


Yu dey guide and advise mi as Yu dey lead mi enter where glory dey.


Israel pipol kon start to travel from Sin Wildaness, just as Oga God kommand dem. Dem stay for Refidim, but di pipol nor si wota to drink for der.


Just as dem dey lead melu go valley wey get betta grass, na so too God dey give en pipol rest. E lead en pipol kon bring honor to en name.


Dem nor dey kare for di holy place for my temple, instead na strenjas dey lead dem for my temple.


“God wey dey mighty sey, ‘If yu obey my laws kon keep my kommands, na yu go bi oga for my temple and for my kourt and I go add yu join all dis angels wey dey my side naw.’


Dis na di first time wen dem start to travel akordin to di kommand wey God give Moses.


Wen di kloud don stay for di Tabanako tey, Israel pipol go do evritin wey God kommand dem and dem nor go travel.


All dis time, una neva leave una pipol and una always dey obey di Oga wey bi una God.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan