Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 9:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘If any of una or una shidren nor dey klean, bikos e go tosh dead body or e waka go far place, but e still wont keep di Passova,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 9:10
15 Iomraidhean Croise  

Many pipol gada for Jerusalem for di sekond mont make dem celebrate di bread wey nor get yist feast.


Many pipol wey kom from Efraim, Manasseh, Issakar and Zebulun nor dey klean, but dem still disobey kon chop di Passova food as di law tok. King Hezekaya kon pray for dem sey, “Make Oga God wey dey good, forgive


Di king, en ofisas and Jerusalem pipol kon choose to do di Passova for di sekond mont.


e go fit do am, but e go bi di fourteent day for di sekond mont for evening; di bread wey dem nor make with yist, dem go chop am with bitter leaf.


make yu leave di gift for di altar, first go setol with yor broda, den yu go fit kom back kon give yor gift.


Wen Passova Feast don near, many pipol for di kountry go Jerusalem, kon dey make demsef klean for di feast, as dia tradishon tok.


So make evribody shek ensef, before e chop di bread and drink from di cup.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan