3 So Aaron do as dem tell am. E put di lamp for di lampstand front, just as God kommand Moses.
di pure lampstand; en lamps, di lamp wey e set well and all wetin follow am; di oil for di lite;
And e put di lamps before God, just as God kommand am.
“Go tell Aaron sey make e put di seven lamp for where di lite go for dey shine for di lampstand front.”
Dis na how dem take make di lampstand: from di top go rish bottom, dem make am with gold, just as God show Moses.
Pesin nor dey lite lamp kon kover am with basin, instead e go put am for where evribody wey dey inside di house go si am.