25 and dem go ritaya wen dem don rish fifty years.
Make yu kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
“From doz wey bi twenty-five years go among Levi pipol, na dem go do God work for di tent where dem for dey do meetin
Dem fit help dia brodas for di work; dey give dem wetin dem wont, but make dem nor do any work. Dis na wetin yu go tell Levi pipol to do koncerning dia work for di sanctuary.”
I don fight di good fight for di faith wey I get; I don run di race finish; I don do wetin I promise sey I go do.