Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 8:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 “Afta dis, Levi pipol go-go do my work for di tent wey dem for dey do meetin. So yu must klean and give dem to God as special ofrin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 8:15
9 Iomraidhean Croise  

Yu go put all dis tins for Aaron and en sons hand kon karry dem as special ofrin go give awa God.


“Si, I don use Levi pipol take replace all di first-born for Israel. So na mi get Levi pipol,


den Aaron go offa Levi pipol to God as special ofrin from Israel, so dat dem go do God work.


Yu go offa Levi pipol to God and Aaron and en sons go kare for dem.


I don use dem take replace all di first-born for Israel and dem bi my own forever.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan