Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 8:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Yu go offa Levi pipol to God and Aaron and en sons go kare for dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 8:13
7 Iomraidhean Croise  

Even mi mysef don choose yor brodas; Levi pipol for Israel. God give dem to yu as gift wey go do di work for di tent where dem for dey meet.


den Aaron go offa Levi pipol to God as special ofrin from Israel, so dat dem go do God work.


“Levi pipol go put dia hand on-top di two melu head; dem go give one as ofrin to klean demsef and di oda one as burnt ofrin, so dat dem go dey holy.


So yu go separate Levi pipol from di oda pipol for Israel and Levi pipol go kon bi my own.


Levi pipol go klean and wosh dia klot, den Aaron give dem as special gift to God. E still do di sakrifice to make dem holy.


My brodas and sistas, God dey good. So Abeg, as una dey alive, make una dey offa una body gi-am as sakrifice. Make una dey do wetin E tok and wetin go make belle sweet am. Na dis bi di best way to serve God.


naim make am choose mi to bi Jesus Christ savant for Gentile pipol and make I for dey prish di Good News. Dis tin happen, so dat di Holy Spirit go make God dey happy with Gentile pipol.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan