Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 7:88 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

88 All di animals wey dem sakrifice for peace ofrin na twenty-four small melu, sixty ram, sixty man goat and sixty lamb wey bi one year. Dis na di whole ofrin wey dem give to take dedikate di altar afta dem don anoint am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 7:88
5 Iomraidhean Croise  

kon give all dis part to God as food ofrin: di fat, all di fat tail wey dem kut komot from near di backbone; all di fat wey kover di animal intestine;


Wen Moses don set di Tabanako finish, e kon anoint and dedikate di tent, di altar and evritin wey dey inside.


Di leaders bring gift to take dedikate di altar wen dem don anoint am kon drop dem der.


Dis na di whole ofrin wey di leaders for Israel give for di altar, wen dem don anoint am: twelf silva plate, twelf shine-shine silva bowl and twelf gold pan.


All di animal wey dem use for di burnt ofrin na twelf small melu, twelf ram, twelf man lamb wey bi one year, with dia korn ofrin and twelf man goat for klean ofrin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan