83 and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Ahira, wey Enan born, give.
Di pipol wey go stay near dem na Naftali tribe. Di pesin wey dey lead di group na Enan pikin, Ahira.
one man goat for klean ofrin;
Dis na di whole ofrin wey di leaders for Israel give for di altar, wen dem don anoint am: twelf silva plate, twelf shine-shine silva bowl and twelf gold pan.