53 and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Elishama, wey Ammihud born, give.
Di group for west na Efraim tribe. Di pesin wey dey lead dem na Elishama wey Ammihud born.
one man goat for klean ofrin;
For di eight day, Gamaliel wey Pedahzur born, wey dey lead Manasseh tribe, kon give en ofrin.