5 “Make yu kollect dis tins from dem kon give dem to Levi pipol make dem take do dia difren-difren work.”
Den God tell Moses:
So Moses give di truck and di melu to Levi pipol.
Dis word wey I dey tok so na trut and I wont make yu make sure sey evribody wey trust God dey do good. Dis tishing dey good and e go help evribody.