Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 7:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 For di sixt day, Eliasaf wey Deuel born, wey dey lead Gad tribe kon give en ofrin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 7:42
4 Iomraidhean Croise  

Den Eliasaf wey bi Deuel pikin kon dey lead Gad pipol.


Di next pipol na Gad tribe. Di pesin wey dey lead dem na Eliasaf wey bi Deuel pikin.


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Shelumiel, wey Zurishaddai born, give.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan