Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 7:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Di ofrin wey e give na: one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 7:19
10 Iomraidhean Croise  

Di tins wey e kount na: 30 gold basin and 1,000 silva basin for ofrin and 29 oda basin.


Yu go make some plate, cup, jar and bowl wey dem go dey use for di wine ofrin. All dis tins, na pure gold yu go take make dem.


Dem still karry ash buckets, shovels, lamp, basins, plates and oda bronze tins wey dem dey use take make sakrifice for di temple.


“ ‘Wen una dey give korn ofrin to God, una must first grind am to powder. Una must put olive oil and incense on-top


“ ‘But if di man nor fit bring two dove or pijin, e go bring one kilogram for flower as di sin ofrin. E nor go put any olive oil or incense join am, bikos na sin ofrin e bi, nor bi korn ofrin.


For dat day, dem go rite sey, “Na Oga God Dey holy.” Di pot wey dey God temple go dey holy, just as di basin wey dey di altar front.


For di sekond day, Netanel wey Zuar born, wey dey lead Issakar tribe kon give en ofrin.


one gold pan wey heavy rish ten shekel and incense full am;


Just as en mama tell am, di girl kon sey, “Make yu give mi John di Baptist head for tray.”


Kwik-kwik e rush go meet di king kon tell am wetin e wont, “I wont John di Baptist head for plate naw.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan