8 As far sey dem bi Nazirite, dem must dey holy to God.
Dem must nor dirty demsef, bikos of dia papa, mama, broda or sista wey die, bikos na dia hair show sey dem dey holy for God eye.
“ ‘If anybody just die near am and e kon make ensef unklean since e don give ensef to God, den e must shave en hair for di day wen dem dey klean am. E must shave am for di sevent day, so dat e go dey klean.
I ask am for pikin and E don give mi wetin I wont.
Naw, I don gi-am to God. From today go, I dey dedikate am give God.” Den, dem kon woship God for der.