7 Dem must nor dirty demsef, bikos of dia papa, mama, broda or sista wey die, bikos na dia hair show sey dem dey holy for God eye.
“Anybody wey bi priest must nor tosh dead body, if not, e nor go dey klean again. Unless di dead body na en mama, papa, pikin, broda or sista wey neva marry before.
As far sey dem bi Nazirite, dem must dey holy to God.
Some pipol wey nor dey klean, bikos dem go tosh dead body, nor fit keep di Passova for dat day. So dem go meet Moses and Aaron