Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 6:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 “ ‘Di priest go give all dis tins to God kon offa di sin and di burnt ofrin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 6:16
3 Iomraidhean Croise  

Dem go still give one basket wey bread wey dem nor make with yist full: kake wey dem make with flower kon mix am with olive oil and biscuit wey dem take olive oil rub plus di korn ofrin and di wine wey dem nid.


E go sakrifice di ram to God as fellowship ofrin kon offa am with di bread. Di priest go give en own korn and wine ofrin too.


“Levi pipol go put dia hand on-top di two melu head; dem go give one as ofrin to klean demsef and di oda one as burnt ofrin, so dat dem go dey holy.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan