Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 5:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So Israel pipol do wetin God tell dem kon drive dis pipol komot from di kamp.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 5:4
5 Iomraidhean Croise  

Dat diziz sofa King Uzzaya until di day wen e die. Dem separate am from pipol, bikos of di diziz and dem nor let am enter God Temple again. En pikin Jotam kon take-ova as king.


kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.


So Israel pipol kon do as Moses and Aaron kommand dem.


Weda dem bi man or woman, una must porshu dem komot from di kamp, so dat dem nor go make di kamp unklean, bikos God dey stay der with en pipol.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan