Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 5:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 di priest go take di korn ofrin komot from di woman hand, wave di korn ofrin before God kon take am go di altar.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 5:25
6 Iomraidhean Croise  

Yu go put all dis tins for Aaron and en sons hand kon karry dem as special ofrin go give awa God.


E put all dis food for Aaron and en sons hand and dem kon gi-am as special gift to God.


di man must take en wife to di priest and e must bring di ofrin wey woman nid to give wey bi: one from evry Efah barley wey dem divide into ten. E nor go pour olive oil on-top or put any incense, bikos di ofrin na for pesin wey yu suspet and yu won know di trut.


Den e go luz di woman hair kon put di korn ofrin for di woman hand. Di priest go hold di bowl wey di bitter wota wey dey bring curse dey.


“ ‘Before e go make di woman drink di bitter wota wey go bring curse and pain to am,


Den di priest go take di korn ofrin wey go full en hand as small ofrin kon burn am for di altar. Afta dis, di woman go drink di bitter wota.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan