Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Den dem go use fine leda take kover am kon spread blue klot on-top. Den, dem must put di poles wey dem go take karry am for inside.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 4:6
11 Iomraidhean Croise  

“Make dem build box with akasia wood wey long rish three fit nine inches and e go wide and high rish three fit.


di garment wey dem weave to take serve for di Holy Place; di holy garments for Aaron and di garments for en sons to take serve as priest.”


From di blue, purpol and red wool, dem kon make garments wey dem weave to take serve for di sanctuary; dem make holy garments for Aaron just as God kommand Moses.


Di garment wey dem weave to take serve for di Tabanako, di holy garments for Aaron; di post and di garment wey en sons go wear take serve as priest.


Den all di tools wey dem dey use take work for di altar, dem go put am on-top: di tray, di hook, shovel and basin. Den dem go kover am with fine leda kon put di poles wey dem go take karry am for inside.


di tent, di kover for inside and outside, di fine leda kover on-top am, di curtain for di door-mot,


Moses rite all dis law kon gi-am to di priest, Levi shidren wey karry God Kovenant Box and e still give di law to all di eldas for Israel.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan