43 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin
from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
Doz wey dem kount for Merari family, akordin to dia family and towns,
na 3,200.
“From doz wey bi twenty-five years go among Levi pipol, na dem go do God work for di tent where dem for dey do meetin
Jesus start en ministry wen e bi thirty years. Evribody know am as Josef pikin, wey Heli born.