39 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
Doz wey dem kount for Gershon family, akordin to dia family and towns,
Doz wey dem kount akordin to dia family and towns na 2,630.
Jesus start en ministry wen e bi thirty years. Evribody know am as Josef pikin, wey Heli born.