Nombas 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Make dem kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin. Faic an caibideil |
So dem start work for di sekond mont for di year afta dem kom back to Jerusalem where di temple dey. Zerubabel wey Shealtiel born, Jeshua wey Jozadak born, plus all di pipol, di priests and Levi pipol wey kom back from Babilon kon join do di work. Dem put Levi pipol wey don rish twenty years or wey don old pass dat age small make dem dey supavise di work.