27 Moses and Aaron go make sure sey Gershon pipol do all di work and karry evritin wey Aaron and en sons suppose use.
di curtains and di ropes for di kourt wey round di tent and di altar; di curtains wey dey di kourt door-mot and all di tins wey dem use take arrange dem. So na dem go do dis work.
Dis na di work wey Gershon pipol go do for di tent; dem go karry am komot, just as Aaron pikin, Itama, kommand dem.”
God promise en profet before-before
I dey praiz una, bikos una always dey do di tins wey I tell una,