26 di curtains and di ropes for di kourt wey round di tent and di altar; di curtains wey dey di kourt door-mot and all di tins wey dem use take arrange dem. So na dem go do dis work.
“Den yu go make kourtyard for di tent kon take fine linen curtains kover di sout-side and e go long rish one hundred and fifty fit for one side.
di Tabanako tent peg; di kourtyard tent peg and dia rope;
E make di kourtyard for di sout-side kon hang en curtain with fine linen wey long rish one hundred and fifty fit,
Moses and Aaron go make sure sey Gershon pipol do all di work and karry evritin wey Aaron and en sons suppose use.