25 di tent, di kover for inside and outside, di fine leda kover on-top am, di curtain for di door-mot,
“Make yu still make di Tabanako with ten curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool. Make yu make di curtains like angel wey get feada and na who dey design go do dis work.
Make yu take ram skin wey dem dye with red take make kover for di tent, den kover dis ram skin with fine leda.
Den e spread di tent on-top di Tabanako kon kover am, just as God kommand am.
But make yu put Levi pipol to look, kare and dey near di Tabanako and evritin wey dey inside.
Gershon pipol work na to karry dis tins wey bi:
Den dem go use fine leda take kover am kon spread blue klot on-top. Den, dem must put di poles wey dem go take karry am for inside.