21 God kon tell Moses:
Den dem karry di Tabanako go down and Gershon and Merari shidren kon karry di Tabanako as dem kontinue dia journey.
Kohat pipol nor go-go inside go look wen dem dey kover di holy tins, if not, dem go die.”
“Gershon pipol wey kom from Levi tribe, make yu kount dem akordin to dia family and towns.
Moses kount all dis pipol, just as God kommand am and each pesin get en work.