Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 36:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 No propaty go komot from one tribe go anoda tribe. But evry one for di tribe for Israel go get en own propaty.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 36:9
6 Iomraidhean Croise  

Nabot ansa, “I inherit dis vineyard from my grand-grand papa. God forbid sey I go give or sell am to yu!”


As God kommand Moses, na so Zelofehad dotas do.


Like dis, Israel propaty go still dey for dia tribe.


Any woman wey dem share propaty rish from Israel tribe, must marry man wey kom from dat tribe. Like dis, all Israel pipol go get dia papa propaty.


Den Joshua sey make evribody dey go and di pipol kon go back to di land wey dem divide give dem.


So naw, make my oga di king listin to wetin en savant won tok. If na God make yu hate mi; if I offa ofrin to am, E go shange en mind, but if na human being make yu hate mi like dis, God curse go fall for dia head! Bikos dem don porshu mi komot from God land wen dem sey, ‘Make yu go. Go serve anoda god!’


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan