Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 32:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Just as E kommand, wi go cross go Kanaan land go fight, so dat wi go get awa propaty for Jordan River east.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 32:32
10 Iomraidhean Croise  

“Wen una don enter di land wey dey Kanaan wey I go give una to stay and I kon put diziz for di house wey una won stay,


Wi nor go take any propaty for di oda side for Jordan River or for front, bikos wi don get awa share for dis east side for Jordan River.”


Den Gad and Reuben pipol ansa, “Oga, wi go do wetin God kommand us.


So Moses give Gad, Reuben and half for Josef first-born Manasseh tribe, all di aria wey bi Amor king, Sihon own and e still give dem king Og for Bashan own, plus di towns and kountries wey dey round dem.


for di east side for Jordan River near Jeriko.”


Dis na wetin Moses tell Israel pipol for di wildaness for Jordan River near Arabah opposite Suf, between Paran and Tofell, Laban, Hazerot and Dizahab.


Wi take dia land kon gi-am to Reuben, Gad and half of Manasseh tribes as dia own.


Dis na di land wey wi kollect den: Di aria from Aroer go River Arnon and half for Gilead hill kountries with dia towns, I give dem to Reuben and Gad tribe.


Di kings wey Israel pipol win and take dia land for Jordan River east and from Arnon Valley go Mount Hermon, plus Arabah east na:


God savant, Moses and Israel pipol win dis kings and Moses divide di land give Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan