Nombas 32:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English23 “But if una nor do wetin una promise, I dey warn una, bikos na sin una don kommit against God bi dat. Make una nor konfuse unasef; bikos una go must get di ponishment for una sin. Faic an caibideil |