Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 32:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Den dem go near Moses kon sey, “Wi go build house here for awa animals and family,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 32:16
7 Iomraidhean Croise  

But Jakob travel go Sukkot where e for build house for ensef and en animals. Dat na why dem dey koll dat place Sukkot.


Issakar na very strong donkey wey dey rest on-top two strong bags.


And if una nor follow am, E go leave una again for di wildaness and una go make am distroy odas.”


but wi go follow awa brodas go war and wi go lead for di attack until dem don setol for di land wey go bi dia own. Awa shidren go dey here for sometaim for di house wey wi build to take protet dem from di pipol wey get di land.


from Dan tribe, e pick Bukki wey Jogli born;


But una wifes, shidren and animals (Bikos I know sey dem many), make dem stay for di towns wey I give una.


Gad pipol take di best land for diasef; dem give dem di leadership. Wen Israel pipol leaders don gada, na Gad pipol dey first obey God kommand and rules for Israel.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan