9 “ ‘Woman wey en husband don die or dem nor dey togeda again, must do wetin e vow or promise.
Bikos di priests dey holy, dem must nor marry ashawo or woman wey nor bi virgin or woman wey leave en husband.
“ ‘If woman wey don marry make vow or promise,
But if di husband nor gri make e do wetin e vow, God go forgi-am.
E don rish eighty-four years since en husband die. E nor dey komot for di temple, e dey serve God and dey fast and pray day and nite.
As di law tok, woman wey don marry dey under en husband as long as di man dey alive. But if di man die, di woman don free.
Wen di woman komot di house, e fit marry anoda man.