Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 30:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dis na di law wey God give Moses about vow wey koncern, man and en wife; and about papa and en dota wey dey di same house.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 30:16
7 Iomraidhean Croise  

Dis na di law about diziz wey dey inside klot, weda na wool, linen or leda and na like dis dem go take know weda e dey klean or not.


But if leta e nor gri make e do wetin e vow, e go sofa, bikos e nor allow am do wetin e vow.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan