Dem fit still serve mi for di temple kon stand for di gate den do di temple work. Dem fit kill di animals wey pipol kom offa as sakrifice and dem must dey to serve di pipol.
Nadab and Abihu die for God present wen dem give wetin nor dey klean to God for Sinai Wildaness and dem nor get shidren. So Eleazar and Itama kon dey work as priest for where Aaron wey bi dia papa dey.