Nombas 3:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Nadab and Abihu die for God present wen dem give wetin nor dey klean to God for Sinai Wildaness and dem nor get shidren. So Eleazar and Itama kon dey work as priest for where Aaron wey bi dia papa dey. Faic an caibideil |