Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 3:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 All di pipol wey Moses and Aaron kount wey kom from Levi akordin to dia family and di word wey God tok, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 22,000 dem bi.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 3:39
4 Iomraidhean Croise  

Doz wey dem kount na 23,000. All di men from one mont go wey dem nor kount among Israel pipol, dem nor give dem any propaty for Israel.


And evry first son wey dem kount from one mont go na 22,273.


But di gate wey pipol dey pass enter life, small well-well and e hard to enter and na only few pipol go fit si am.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan