Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 3:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Di pesin wey dey lead dem na Elizafan wey Uzziel born.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 3:30
7 Iomraidhean Croise  

Uzziel shidren na Mishael, Elzafan and Sitri.


Den Moses koll Mishael and Elzafan wey bi Aaron papa broda Uzziel pikin kon tell dem, “Make una kom karry una brodas body komot from di sanctuary go beri outside di kamp.”


Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.


Na dem go kare for di Holy Place. Kohat family go stay near di sout-side for di Tabanako.


Dia work na to kare for di box, tabol, lampstand, di altars and di tools wey di priest dey use for di Holy Place. Dia work na to kare for evritin wey dey dia list.


Wen Aaron and en sons don kover di Holy Place and en tools finish; wen time don rish for di pipol to travel, Kohat pipol go karry doz tins; but dem nor go tosh anytin wey dey holy, bikos if dem tosh am, dem go die. Dis na Kohat pipol work for di tent.


“Dis na di work wey Kohat pipol go do for di tent where dem for dey do meetin and koncerning di holy tins.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan